“Opoor Seh, Ijoba Zeh don buy bike”_ Congratulations Pour In As Singer Portable Buy A Brand New Okada

Nigeria Controversial Singer Habeb Popularly called Portable shared a new video of the new bike he recently purchased on his page, but it seems he is still learning. 

In the video, Portable flaunts his brand-new Vespa scooter and utilises it as a platform to promote his latest song, “Oriade.” In response to the video, a lot of Internet users said that he was the only celebrity who regularly posted.

Watch his video below;

Read some social media reactions below;

Ketchsaibotofficial questioned: Shey na this kind of cloth you Dey do for your clothing company 😂

Ay_strings1 begged: Ori Ade. Abeg drop am na . I don tire to dey come this page come hear the song 🥹🥹

Sunny_love2021 mocked: Ori ade wey no get crown 👑 na oriburuku 😂😂😂😂😂😂😂😂

Fog_on_ said: Dis one wey u never reply VDM 😂😂 ur papa dey fear VDM go finish ur life  olofo 😂😂 if den born u well reply VDM

Verylocalboy wrote: Portable abeg no be everything you go post small small boys Dey buy this bike 🚴 for my area everyday non of them post am  Kai na

Emmy_pounds5033 remarked: Portable is a celebrity,but he doesn’t want celebrity shiii,he just want to dey live his normal regular life ❤️

Zion_oil wrote: Baba never give up believe in your self and phone and sub 🔥🔥🔥❤️

Biggbanty12 said: I no even understand weda na back this guy de go Abi front 🤦‍♂️🥲