“You Wey Tell My Wife Say I Won Give You Ring Did You Tell Her You And Your Family Give Me Price”–  Portable Continues Dragging His Baby Mama Ashabi Simple, Took Over The Comments section (Read)

It seems Portable Is Not Relenting at all to his baby mama Ashabi Simple as they continue again today with their usual drama.

Ashabi Simple shared another picture, which portable took over the entire comment section, shading her baby mama and calling her all sorts of names online.

The cause of their fights is not known, as he keeps dragging and telling her that she is now trending and she will be happy now.

She wrote: OGO self influencer 🕊️✌️
Mummy light & comfort 🤩🤩🤩
QUEEN OF PEACE 🤗🤗

Read Everything Portable Wrote Below;

@queenportable1 you no go value me before them kill me


Werey no get secret why she go dey tell her friends how we take dey play on beg them dey use am plan movie too don’t worry I go soon dey give your close friends belle

@queenportable1 no dey make me feel empty again na you dey give all this people chance

Everytime you mingle with my wife na so so fight she go just dey fight me na una dey spoil her mind make una remember she’s there before una come why you no dey fear self you dey date person husband still get mind tell am say make una be friends

Omo lile Ojina si iyawo ile 😂

You wey tell my wife say I won give you ring 💍 did you tell her you and your family give me price 😂

Na fame you dey look for no be love

And you still dey do shit if we talk you go say na movie location wife

Sha stop to dey talk to my wife for my back

Just because I appreciate you that one no mean say make you take me less